Hurricane Melissa go show face within hours hours for Jamaica as more dan 200,000 dey witout power
Di electricity grid don already dey impacted by hurricane conditions, wey don cause several power outages across Jamaica, energy minister Daryl Vaz tok.